Police > i beg borrow mi ya fone make i call ma friend
driver : i no get credit o
Police > Oga u no get credit 4 fone, so if u get accident now how u go take call ur people to come carry u ? oya park !!
…….
naija police.
After chekin d guy documents and notin to charge him for.
Police > bros anytin 4d boys
Seun > oga police notin o. I no de give u anytin
Police > but a sticker on ya car reads ‘ am a cheerful giver.
Seun > forget dt one, i jux put am dia, infact i am allergic to giving sef
Police : Paarrkk parkkk. You are arrested for deceiving and misleding d general public
No comments